Top Tori

UK Court confam say Nigerian dancer Poco Lee go appear for plea and trial preparation
Dis dey come afta information bin dey fly around social media say di entertainer dey for custody of di UK authorities for allegations wey dem sama am.

'Na unspecified number of pipo suspected terrorists kidnap for Niger State' - Police
According to police, developing report indicate say nobodi die but dem don send joint security detachment go di area for assessment and rescue operations.

Which training Nigerian military dey receive from US and di impact on di fight against insurgency
From di Nigerian Army to di Nigerian Airforce and Nigerian Navy, di training torchlight very important aspect of Nigeria security.

How much e really cost to run for President for Nigeria?
Di Nigeria electoral tok how much polticial parties and dia candidates suppose spend for dia election campaigns, but dem dey keep am?

Tears as Nigerian actor Ogogo make final journey home afta e battle wit cancer
According to Jide Kosoko, dem go bury Ogogo for im hometown of Ilaro, Ogun State, southwest Nigeria.

Death toll from Guinea rubbish landfill collapse increase to 31
Mound of rubbish for one major waste site bury several homes for di capital, di govment tok.

Nigeria ICPC discover anoda 'fake agency', Tinubu suspend three permanent secretaries
Unlike di first case, e no be like say dis particular alleged agency bin get allocaion for di national budget.

Papa leave im 7-year-old son alone on top tallest Mount Fuji to kontinue hike
Di man take im two boys on di trip but e gatz leave one behind wen e get taya, and di man kontinue im trip on Mount Fuji.

'I send my children to go farm go harvest rice, but dem die for water' - Mother of Sokoto boat accident victims
At least 55 pipo don die for one boat accident wey happun for Gorau town, Goronyo Local Govment Area of di state.
Special Tori

Suspects go appear for court ova South African world boxing champion murder
Police say di four suspects go appear bifor court betwin Monday and Tuesday, but anoda man wey police bin first arrest, don dey released.

Nigerian actor Taiwo Hassan Ogogo don die afta battle wit stage 4 cancer
Di Nollywood actor wey dey popular as Ogogo bin trend afta im family reveal say e get stage 4 cancer.

How dis couple break law to make sure say dem no be brother and sister afta dem fall in love
Bifor dem start to build dia life togeda, Arthur and Audrey bin need know weda dem be brother and sister. But for France, di laws wey dey guide genetic testing and donor secrecy bin wan block dia way to di ansa dem bin dey find.

South Africa sentence undocumented foreign nationals to prison, arrest odas for criminal offence
South Africa for anoda statement say dem arrest three male foreign nationals arrested in connection wit 'possession and dealing in illicit clothing.

Canada extend visa processing time frame for Nigerian applicants
IRCC extend di waiting period for temporary resident applications for Nigeria applicants from 68 days to 76 days. Di new processing time increase by one-week from di eight weeks wey im bin dey take to process di visas.

Why Nigeria one-time political giant fit face extinction
Once di ogbonge giant for African politics, di PDP dey face di danger of say dem fit dey wiped out afta di January 2027 general elections for Nigeria.

You fit get salmonella from eggs? - All you need know about di bacteria wey don make hundreds of pipo sick
Hundreds don fall sick wit salmonella infections outbreak wey dey linked to imported eggs.

Atiku campaign promise on fuel subsidy - Wetin oda presidential candidates tok
As Nigerians dey plan for di 2027 elections, Presidential candidates don begin campaign to sell diasef to Nigerians to win votes.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.






























